Common Person lyrics- by Burna Boy

 Common Person song lyrics- by Burna Boy 




                                                                              




{common person lyrics}

Bong!
Bong killa


Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu

Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu


I be common person but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passi my own

I be common person but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passi my own


Because na God I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do m? jo (Mm agbana oso))
Even as things no dey go my way
Even in days wh?re I no get nothing at all (Mm agbana oso)

Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke (Mm agbana oso)
Na me wey dey run around
Na me do the job (Mm agbana oso)


I be common person but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passi my own

I be common person but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passi my own
 

watch on youtube 





Post a Comment

0 Comments